top of page

Fibroid : pipo sabi wetin e be? - video

Fibroid na veri common problem among women

Many of us get mama, wife, sista or daughter wey get fibroid problem

But we wan know weda pipo even sabi wetin fibroid be, so we enta town go yarn wit some women

Make you hear wetin dem tok



Comments


bottom of page