top of page
Infection
Information and advice in Pidgin English


Malaria
Wetin be bodi malaria? Malaria na serious disease wey mosquito dey spread. Only one mosquito bite fit infect pesin and if dem no quick...


Antibiotics and Mekwe! - video
Antibiotics and Mekwe.
I wan buy antibiotic make I use am wash sperm comot for my belle’


HIV and AIDS
Wetin be HIV? HIV (Human Immuno-deficiency Virus) na serious virus wey no dey allow bodi fight simple infection as normal. Wetin be AIDS?...


Gonorrhoea (GO-NO-RIA)
Gonorrhoea na sexually transmitted disease wey fit affect both man and woman. E dey very common especially among young pipo wey dey...


Syphilis
Syphilis (SI-FI-LIS) Syphilis na infection wey pesin fit catch if you get sex with anoda pesin wey carri di disease. E dey important to...


COVID-19
COVID-19 Wetin be COVID-19? Plenti virus wey dem they call coronavirus dey around tey tey. Many of dem no dey dangerous at all. COVID-19...
bottom of page