top of page
Heart and Blood
Information and advice in Pidgin English


Heart Attack
Wetin be Heart Attack Heart attack dey happen wen blood wey suppose flow reach di heart suddenly stop to flow because di blood vessel don...


Stroke
Wetin be Stroke? Stroke na veri serious condition wey fit kill pesin. E dey happen wen blood no fit reach any part of di brain. Stroke na...


High Cholesterol (KO-LES-TE-ROL)
Wetin be High Cholesterol? High cholesterol na wen too much of fat wey dem dey call cholesterol dey inside pesin blood. Mani times, di...


Sickle Cell Disease
Wetin e be? Sickle cell disease na one group of blood disease wey pesin fit inherit if dem mama and papa carri di problem for bodi (even...


Hypertension
Hypertension na anoda name for high blood pressure High blood pressure dey happun wen di powa wey blood dey take pump around di bodi too...
bottom of page