top of page

Safety Statement

Any information or advice wey we or our members post for Wetindoyou no be replacement for di information, treatment or relationship you go get wit your doctor or oda health professional.

 

Information from dis website na to help your knowledge about different health condition so you go dey more aware, go fit help you ask di right kweshon and help  you make decision wey go beta for your health. 

 

You suppose always tok to your doctor before you start or change any medicine or treatment wey you dey use, no be by di information you get from dis website or any oda website wey we link up wit

 

 Even if anoda member say dem be doctor (or oda health professional) or dem dey give you advise because dem get di same problem as you, you must always get advice from your own doctor

​

bottom of page