top of page
Woman Mata
Information and advice in Pidgin English


Breast Cancer : True True or Lie Lie ?
Na True True or Lie Lie Women wey get big breast, na dem dey get breast cancer pass Dis one na lie lie Pesin get big breast no mean say e...


Who no want IVF baby?
Woman wey dey find pikin, na im know where shoe dey pinch am for leg Some dey get husband wey go beat dem, odas go experience breakdown...


Fibroid : pipo sabi wetin e be? - video
Fibroid na veri common problem among women Many of us get mama, wife, sista or daughter wey get fibroid problem But we wan know weda pipo...


Breast Lump
Wetin be Breast Lump? Breast lump na growth wey woman dey see or feel for breast. Many of dis lumps no dey dangerous, but e dey veri...


For Woman Dem: Shine Like Superstar!
For all our woman dem! Mama, aunty, sister, pikin. Dis matter no be beans at all o. E get as e be! Everyday different wahala and...

Menopause
Wetin be menopause? Menopause na wen woman period no dey show again because some kain chemical (hormone) for her bodi don dey reduce. E...


Female genital mutilation (FGM)
Female genital mutilation (FGM), female circumcision or cutting- wen dem cut part of di genital of a woman or girl comot


Domestic violence and abuse
Domestic abuse na any physical, emotional or sexual abuse between two people wey dey relationship or wey be family members


Urinary Tract Infection (UTI) -Women
UTI - infection wey dey affect pesin urinary tract


Fibroid
Plenti women go don hear about fibroid before. Infact, e dey so common, all man go get mama, sista, wife or relative wey get am or go don...
bottom of page