top of page
Cancer
Information and advice in Pidgin English


Breast Cancer : True True or Lie Lie ?
Na True True or Lie Lie Women wey get big breast, na dem dey get breast cancer pass Dis one na lie lie Pesin get big breast no mean say e...


Prostate cancer
Prostate cancer na di number one cancer wey dey affect black men Prostate na one kain organ wey dey near man penis and bladder. Im work...


Breast Cancer
Breast cancer na di most common cancer wey dey affect women. Most women wey get am go don pass 50 years in age but young women sef fit...
bottom of page