top of page
Sexual Health


Wetin be Infertility?
Infertility na wen man and woman neva fit born pikin despite say dem dey get regular sex without protection. Some pipo dey quick get...
3 min read
27 views
0 comments


Who no want IVF baby?
Woman wey dey find pikin, na im know where shoe dey pinch am for leg Some dey get husband wey go beat dem, odas go experience breakdown...
2 min read
12 views
0 comments


Urinary Tract Infection (UTI) - for men
Wetin be UTI? UTI dey happun wen bacteria for skin or rectum (rectum na di inside area wey lead to yansh hole where shit dey comot) enta...
2 min read
2 views
0 comments


No get unecessary belle (Contraception)
For woman wey don reach di age to get sex wit man, e dey important to know how to prevent unnecessary belle by using contraception. Wetin...
5 min read
5 views
0 comments


Antibiotics and Mekwe! - video
Antibiotics and Mekwe.
I wan buy antibiotic make I use am wash sperm comot for my belle’
3 min read
13 views


Gonorrhoea (GO-NO-RIA)
Gonorrhoea na sexually transmitted disease wey fit affect both man and woman. E dey very common especially among young pipo wey dey...
2 min read
4 views


Syphilis
Syphilis (SI-FI-LIS) Syphilis na infection wey pesin fit catch if you get sex with anoda pesin wey carri di disease. E dey important to...
3 min read
3 views
bottom of page