top of page

Informate Your Sef


Wetin be Infertility?
Infertility na wen man and woman neva fit born pikin despite say dem dey get regular sex without protection. Some pipo dey quick get...
3 min read
27 views
0 comments


Breast Cancer : True True or Lie Lie ?
Na True True or Lie Lie Women wey get big breast, na dem dey get breast cancer pass Dis one na lie lie Pesin get big breast no mean say e...
2 min read
7 views
0 comments


Who no want IVF baby?
Woman wey dey find pikin, na im know where shoe dey pinch am for leg Some dey get husband wey go beat dem, odas go experience breakdown...
2 min read
12 views
0 comments


If man dey Quick Cum (Premature Ejaculation)
Dis na one of di veri common sexual health problem wey dey affect plenti men wen dem dey get sex We go talk about three main ones:...
2 min read
6 views
0 comments


Premature baby (baby wey dem born early)
Wetin be premature baby? Some babies fit no reach di usual 9 months before dem comot from dem mama womb. Most of di time, dis kain baby...
2 min read
8 views
0 comments


No get unecessary belle (Contraception)
For woman wey don reach di age to get sex wit man, e dey important to know how to prevent unnecessary belle by using contraception. Wetin...
5 min read
5 views
0 comments


Domestic violence and abuse
Domestic abuse na any physical, emotional or sexual abuse between two people wey dey relationship or wey be family members
4 min read
3 views


Antibiotics and Mekwe! - video
Antibiotics and Mekwe.
I wan buy antibiotic make I use am wash sperm comot for my belle’
3 min read
13 views


Erectile Dysfunction (ED)
Erectile Dysfunction na wetin plenti pipo dey call impotence. Na wen man no fit get good erection ( wen penis no fit stand and even wen e...
2 min read
11 views
bottom of page