top of page
All Posts


Wetin be Infertility?
Infertility na wen man and woman neva fit born pikin despite say dem dey get regular sex without protection. Some pipo dey quick get...
3 min read
27 views
0 comments


Breast Cancer : True True or Lie Lie ?
Na True True or Lie Lie Women wey get big breast, na dem dey get breast cancer pass Dis one na lie lie Pesin get big breast no mean say e...
2 min read
7 views
0 comments


Who no want IVF baby?
Woman wey dey find pikin, na im know where shoe dey pinch am for leg Some dey get husband wey go beat dem, odas go experience breakdown...
2 min read
12 views
0 comments


Urinary Tract Infection (UTI) - for men
Wetin be UTI? UTI dey happun wen bacteria for skin or rectum (rectum na di inside area wey lead to yansh hole where shit dey comot) enta...
2 min read
2 views
0 comments


Fibroid : pipo sabi wetin e be? - video
Fibroid na veri common problem among women Many of us get mama, wife, sista or daughter wey get fibroid problem But we wan know weda pipo...
1 min read
8 views
0 comments


Breast Lump
Wetin be Breast Lump? Breast lump na growth wey woman dey see or feel for breast. Many of dis lumps no dey dangerous, but e dey veri...
2 min read
3 views
0 comments


If man dey Quick Cum (Premature Ejaculation)
Dis na one of di veri common sexual health problem wey dey affect plenti men wen dem dey get sex We go talk about three main ones:...
2 min read
6 views
0 comments


Premature baby (baby wey dem born early)
Wetin be premature baby? Some babies fit no reach di usual 9 months before dem comot from dem mama womb. Most of di time, dis kain baby...
2 min read
8 views
0 comments


For Woman Dem: Shine Like Superstar!
For all our woman dem! Mama, aunty, sister, pikin. Dis matter no be beans at all o. E get as e be! Everyday different wahala and...
3 min read
5 views
0 comments


Malaria
Wetin be bodi malaria? Malaria na serious disease wey mosquito dey spread. Only one mosquito bite fit infect pesin and if dem no quick...
3 min read
5 views
0 comments


Bodi odour
Wetin be bodi odour? Bodi odour dey happen wen pesin dey smell as im sweat mix wit bacteria wey dey on top skin. Sweat on e own no dey...
2 min read
2 views
0 comments


Migraine
Wetin be Migraine? Migraine na serious headache wey dey usually cause heavy, sharp pain for one side of di head. Togeda wit di sharp...
3 min read
3 views
0 comments


No get unecessary belle (Contraception)
For woman wey don reach di age to get sex wit man, e dey important to know how to prevent unnecessary belle by using contraception. Wetin...
5 min read
5 views
0 comments


Depression
Wetin be Depression? Depression na wen pesin dey get feeling of sadness wey dey last for long time, like weeks or months and dis feeling...
3 min read
2 views
0 comments


Insomnia (lack of sleep)
Wetin be Insomnia If pesin dey regularly struggle to find sleep, na im be say dem get insomnia be dat. Most of di time dis problem dey...
2 min read
1 view
0 comments


Heart Attack
Wetin be Heart Attack Heart attack dey happen wen blood wey suppose flow reach di heart suddenly stop to flow because di blood vessel don...
2 min read
9 views
0 comments

Menopause
Wetin be menopause? Menopause na wen woman period no dey show again because some kain chemical (hormone) for her bodi don dey reduce. E...
4 min read
6 views
0 comments


Stroke
Wetin be Stroke? Stroke na veri serious condition wey fit kill pesin. E dey happen wen blood no fit reach any part of di brain. Stroke na...
3 min read
8 views
0 comments


High Cholesterol (KO-LES-TE-ROL)
Wetin be High Cholesterol? High cholesterol na wen too much of fat wey dem dey call cholesterol dey inside pesin blood. Mani times, di...
2 min read
4 views
0 comments


Female genital mutilation (FGM)
Female genital mutilation (FGM), female circumcision or cutting- wen dem cut part of di genital of a woman or girl comot
4 min read
3 views
0 comments
bottom of page